Wednesday 11 February 2015

FLAVOUR AND CHIDINMA DEY KISS FOR NEW VIDEO

The video of 'Ololufe' wey Flavour feature Chidinma don comot and wetin everybody dey talk na the kiss wey the two of them kiss for the video.Flavour and Chidinma wey people don talk say dey date don add fuel to fire with wetin den do for the video.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.