Tuesday 7 July 2015

CHOC CITY OGA AND RAPPER MI ABAGA SHARE PICTURE FROM HIN OFFICE


Rapper M.I Abaga go instagram to yarn about why hin no get tattoos and how hin don discover hin own self for the music industry. The rapper and new oga for Choc city use that chance to show hin fans picture from hin office. I wan believe say hin new office be this after hin takeover from Audu Maikori as the Chairman of Chocolate city music.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.