Tuesday 14 July 2015

PICTURES: FERNABACHE DON FINALLY UNVEIL VAN PERSIE AS DEM PLAYER



Holland captain, Robin Van persie today meet fans for Fernabache stadium as dem unveil am as the new player of the club. Van persie yarn say hin go try to win trophies for the club as na why dem bring am come. Look more pictures after the break.




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.