Friday 17 April 2015

WHY I ACCEPT DEFEAT--PRESIDENT JONATHAN

Presido Goodluck Jonathan yesterday as French Ambassador to Naija visit am don talk why hin accept defeat after hin lose the election and why hin no cause wahala.
Hin talk say hin do am because person no fit put hin owb before hin country own and hin do am for the whole naija.
"Since I become presido,I don dey part to dey stop wahala for other African countries and I know wetin dem suffer and wetin dem still dey suffer.If you cause wahala because of your own gain, na everybody go suffer am.You need to get country before you go get your own gain.We need to let Democracy and strong institutions na the koko if we wan grow.Na country suppose come first.As for me na my country first.


E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.