Friday 17 April 2015

GBENRO AJIBADE DON CUT HIN DREADLOCKS

Tinsel star Gbenro Ajibade don cut hin dreads. E be like say na because of hin wedding with hin fellow Tinsel star "Osas Ighodaro".Last week na Terry g this week na Gbenro,wetin dey happen?



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.