Thursday 16 April 2015

SO TIMAYA STILL DEY KEEP HIN DREADLOCKS?

Remember when Timaya still get dreadlocks? Egbirinpapa cut am for 2013 well Timaya go instagram to show dem.Hin talk say hin dey miss dem.Nawa Oo how you go still keep this kind tin Timaya?



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.