Thursday 16 April 2015

BOKO HARAM OGA ABUBAKAR SHEKAU FOR TIME TOP 100 MOST INFLUENTIAL PEOPLE LIST

The list show people wey get mouth pass for this world.Why Time go put terrorist for this list.Dem talk say nobody for naija wey no dey fear am.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.