Mama dey and mama dey,my brother I no fit lie, no mama like my own.I now say everybody dey talk dey mama special but my brother Ifo start to explain how my mama good today,you no go for read. Finnish.Wetin I be today or I don dey be without my mama, no way! I just wan tell am say I love am and mummy soon when Dem Obama and Queen go dey my House,you go dey with me.You go enjoy the fruit of your labour. Happy birthday mama Imoh !!!! I love you.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.