Friday 14 August 2015

TONTO DIKE DON DENY SAY SHE CARRY BELLE


Actress Tonto Dike don deny wetin people dey talk say she get belle when she yarn Encomium weekly magazine. She talk say the Instagram account wey dey post pictures say she get belle na fake and no be she get the account.


' No be true, dem hack my Twitter and instagram accounts, my original handle na @Tontolet. People wey dey near the actress and DB records singer talk say na lie as she don get belle. Na only time go tell us.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.