Tuesday 4 August 2015

SKALES MEET WITH NAIJA/AMERICAN SINGER JIDENNA


Even though Jidenna yab naija many Naija celebs dem still wan see am including Skales. Skales wey dey america meet with 'classic man' singer and according to wetin I hear we fit dey expect collabo from the two of dem. 

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.