Wednesday 5 August 2015

SENATE DON CONFAM NEW SERVICE CHIEFS


Senate yesterday don confam the new service chiefs wey Presido Buhari appoint after the screenin wey dem do for dem for the house. Senate Presido Bukola Saraki yarn say no mago-mago dey when dem dey screen dem yesterday as na dem look dem handwork wey dem don do before dem confam the new service chiefs.
The new service chiefs na   Major-General Abayomi Gabriel Olonishakin - Chief of Defence Staff, Major-General T.Y. Buratai - Chief of Army Staff, Rear Admiral Ibok-Ete Ekwe Ibas - Chief of Naval Staff, Air Vice Marshal Sadique Abubakar - Chief of Air Staff, Air Vice Marshal Monday Riku Morgan - Chief of Defence Intelligence and Major-General Babagana Monguno (rtd.) - National Security Adviser.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.