Sunday 2 August 2015

PHOTO: JOSEPH YOBO AND HIN TWO FINE SONS


Former Super Eagles captain Joseph Yobo comot with hin two sons for this picture. Joseph wife na former Miss Naija, Adaeze Igwe Yobo.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.