Sunday 2 August 2015

NOLLYWOOD ACTOR CHIEF KANRAN WAN SPEND N50M FOR HIN BIRTHDAY

Some people sabi dream. Nollywood actor wey dey popular for Yoruba films and even plays for stage don yarn say this year as hin wan celebrate hin 50 years old birthday na with big money, N50million naira na the money wey hin talk say hin wan spend. No be N50k my brother hin say N50m. When dem ask am where the money go come from, hin yarn say na frommhin friends and family members wey go donate. We go dey look!

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.