Sunday 2 August 2015

ACTRESS MONALISA CHINDA DEY BORN PIKIN TODAY



No be that kind pikin......the actress talk show today dey launch for Afica Independent Television (AIT) this night around 10. She yarn say don dey carry the belle for 10 years and the name of the pikin na You & I with Monalisa. Make una watch am today.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.