Chief Femi Faani-Kayode wey court today yarn say hin dey free from the money laundering wahala wey EFCC yarn sah hin do.FFK don yarn about hin daughter marriage wey dey come, even though dem no talk the name of the pikin, don talk say hin no go dey part of hin daughter marriage.
Hin yarn say hin no dey go the marriage because dem no invite am for the marriage.
Nawa oo.... but why she no go invite her papa.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.