Wednesday 22 July 2015

ACTOR JIM IYKE AND THIS HIN MOPOL SHA


Tha na popular actor Jim Iyke and hin own private Mobile policeman wey we dey call MOPOL. Jim don dey go all over town with hin MOPOLs, I hear say hin get two but this one for the picture na Corporal Tony and some days ago Jim organise Press-up competition with hin security men wey hin even win dem.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.