Wednesday 22 July 2015

PICTURE: SEE AS AMBER ROSE DEY TWERK FOR HER PINK JEEP





Amber just sabi how to carry attention to herself, yesterday morning she post this video wey she dey twerk as she dey hold the doors of her pink Jeep. Look the zoomed pictures of the backside after the cut.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.