Unilag students yesterday morning disturb early morning lectures for the school as dem ask the school authority to shift their first semester exam wey suppose start next week.
The students wey no cause wahala for the protest yarn say light and water no dey for dem hostels and because of that dem no fit cool mind dey read.
The protest start for Jaja hall for the school around 7 am and if no be the Dean of student Affairs Prof. Tunde Babawale yarn na him come beg the students the matter for turn to wahala.
Lwkmd.... dem no wan write exam.
E-more
Thursday, 7 May 2015
UNILAG STUDENTS PROTEST YESTERDAY+ DEM TELL THE SCHOOL TO SHIFT EXAM
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.