Wednesday 22 July 2015

COSON DON SUE ORIENTAL HOTEL FOR N500M


The way people dey sue nowadays nawa o. According to the text message wey Copyright Society of Nigeria send to Glo, dem don sue popular Lagos Hotel, oriental Hotel for N500M.....
COSON yarn for  the text say Oriental hotel abuse dem rights and even though dem no yarn wetin happen, we know say na because of some artists as COSON work na about artists. Dem yarn say nobody dey above the law and very soon the Law go punish oriental hotel. Why dem send the text message sha, I no know.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.