Wednesday 22 July 2015

TIWA SAVAGE AND TEE BILLZ DON BORN DEM FIRST PIKIN, NA BOY!!


Congratilvia to dem!! The husband and wife get dem first pikin today for Mary's Hospital London. More informate later.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.