Friday 12 December 2014

DAVIDO AND WIZKID DON SETTLE BEEF (SEE PHOTO)

This picture wey no too clear, show Davido and wizkid together.
Den talk say as davido come back from ins how for Uganda in call Wizkid, and the two of them don settle the beef wey den get.

2 comments:

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.