Wednesday 22 July 2015

I NO GO LEAVE ANY APC MEMBER WEY DEY CORRUPT--- PRESIDO BUHARI


Presido Buhari yarn yesterday for America say any member of hin party All Progressive Congress wey commit any crime no go get any special treatment. Hin yarn say becuae dem be hin party memebers nobody go do dem any beta as hin wan make sure say hin fight corruption for we country. The presido wey dey America for hin four day trip to the country follow CNN Chrisitiana Amanpour talk for interview yesterday eveming and hin promise say hin go continue to find the Chibok girls and fight Boko Haram.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.