Wednesday 22 July 2015

SSS DON RELEASE FORMER PRESIDO JONATHAN CSO, GORDON OBUAH


E be like say after the rumour say Mr. Gordon Obuah don die don make dem release the man. SSS release Mr. Obuah around 10: 30 pm yesterday night......

Mr. Obuah bin yarn to newsmen when hin dey deny the rumours say hin dn die say the SSS go release am after dem see say hin dey Innocent. You go remember say news spread yesterday say hin don deny after SSS people tortue am.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.