Wednesday 22 July 2015

BOKO HARAM BURN THE HOUSE OF NEW CHIEF OF ARMY STAFF, KILL 2 PEOPLE


Two people don die for the house of new chief of Army staff, Maj. Gen Tukur Buratai for Buratai Village for the Boko Haram attack there yesterday. 8 people too don wound too, this na according to news company REUTERS. No be only the Chief of Army staff house dem attack as dem burn other houses, we dey expect say the Chief of Army staff go reply today about wetin dem do.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.