Thursday 12 March 2015

JAMB RELEASE CBT RESULT BEFORE 24 HOURS

Joint Admission Matriculation Board wey dem call JAMB don release the release of candidates wey write the exam,before 24hrs.
For the first day,JAMB send result to the candidates dem.after 2 hours to dem phone.
JAMB oga Dibu ojerinde talk  say like 94,000 candidates wey write the exam collect text message after 2 hours.
Hin talk say this CBT dey fast and no more mago-mago for wey exam again.Many students don dey collect dem result since Monday.The exam go continue throughout this week.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.