Thursday 12 March 2015

DJ XCLUSIVE BUY N30M BENTLEY

One of Naija obonge DJ Rotimi Alakiji wey many people know as DJ xclusive don buy brand new Bentley.
Him go instagram to show the new ride.
DJ xclusive na Billionaire Folurunsho
Alakija nephew.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.