Thursday 12 March 2015

LOOK AMBER ROSE AND HER FRIEND BLACK CHYNA FOR INSIDE STRIP CLUB

The two friends go the same strip club for Hollywood wey Wiz khalifa go last week ,come dey spray plenty money. People talk say na $10,000 dem spray.




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.