Thursday 12 March 2015

MERCY JOHNSON AND DON JAZZY GO SOON RELEASE NEW SONG

Naija actress Mercy Johnson Okojie go feature Don dorobucci Don jazzy for the song wey she wan do. She tweet am say dem dey do song together. Don jazzy come retweet an say "oshee tell em" meaning say him sef know about am.see the tweet.




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.