Thursday 12 March 2015

PHOTO: D'BANJ,DON JAZZY AND WANDE COAL PERFORM TOGETHER YESTERDAY

Yesterday for Prince Aremu Oniru birthday, D'banj,Don jazzy and Wande coal wey bin dey former Mo'hits records perform together for Eko Hotel &suites.The three of them wear whites and e be like say na planwork.So dem still dey follow demself dey talk




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.