Thursday 12 March 2015

PHOTO: SEE AS LIZ BENSON DEY LOOK YOUNG FOR NEW FILM

Nollywood actress Liz Benson don come back to dey act film and this time she dey Elvis Chuks new film.The name of the film na "wrong reasons".Aunty Liz still dey look fine.and young. See more photo dem.


Why Elvis chuks dey put two fingers for all the photo na.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.