Thursday 12 March 2015

GOD DON SHOW US THE NEXT PRESIDENT AND NO BE JONATHAN-AMAECHI

Rivers state Governor Rotimi chibuike Amaech do talk for APC rally today say God don show who be the next presido and no be Goodluck Jonathan.
Hin talk say the Jonathan for Bible betray him mama and papa.Hin talk say naija need presido wey go save am for Christians and Muslims.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.