Tuesday 7 July 2015

COMEDIAN AKPORORO DON BUY BRAND NEW RANGE ROVER



Comedian Akpororo wey be Airtel ambassador just buy brand new Range Rover. I nevr sure which model, but the car dey as if e go cost. The funny guy go social media to share the picture. Congratolvia to am!

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.