Saturday 18 July 2015

LOOK HOW NAIJA SOLDIERS CELEBRATE SALLAH YESTERDAY!


E good make wey dey celebrate our Soldiers and e be like say Yobe state don know that one. Chief of Army staff  Maj. Gen. Tukur Buratai and Gov Ibrahim Gaidam, na hin host dem.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.