Sunday 24 May 2015

WARRI BOYS ATTACK POLICE MAN

I hear say the man dey terrorise boys for yonder, so the boys decide to show am. Dem come arrange the man give am beta beating Still blood start to comot.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.