Sunday 24 May 2015

PHOTO: TIMI DAKOLO WITH WIFE AND PIKINS

Every Sunday Timi dey share one picture from hin house after or before church, today no dey different.
The ITK Naija no 1 male vocalist share this picture with hin wife and pikins ontop dem Chevrolet car.
So Timi get 3 pikins? The guy dey fire ooo.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.