Sunday 24 May 2015

AIRTEL DON SHUT DOWN TOO BECAUSE OF FUEL SCARCITY

I just receive this message for my phone. Yesterday na MTN, Beat FM, Naija FM, Naija FM. Airtel don join say dem services no go too strong because of the fuel scarcity but dem go try to fight the problem.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.