Tuesday 26 May 2015

TIMAYA SHOW HIN N35M BENTLEY

Egberipapa 1 go instagram to show this sliver Bentley wey according to people wey dey with am, hin buy for N35m.

Timaya wey come from Bayelsa get another silver Lexus SUV and all hin cars na about N60m. Timaya wey contribute to discover Runtown and patoranking get one 3 year old daughter and another pikin on the way.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.