Thursday 28 May 2015

PHOTO AS BUHARI DEY COME BACK



Buhari for this airplane and hin dey on hin way back to Naija for the inauguration ceremony. The picture na from yesterday night when hin just enter the plane

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.