Tuesday 26 May 2015

GT BANK DON GO BACK TO DEM NORMAL BANK TIME

From today, GT Bank don announce say dem dey go back to dem normal opening and closing time from today.
The bank go dem officiated Twitter page  here  to announce am.
The bank yarn say na because NUPENG and PENGASSAN don stop dem strike that's why no more need to deu close by 1pm again.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.