Monday 25 May 2015

BANKS GO CLOSE ATM BECAUSE OF FUEL SCARCITY?

Make una no mind me say I never post since, na fuel scarcity cause am.....lwkmd.
The new one wey I dey hear about this fuel scarcity na say banks go soon shut down dem ATM because of the fuel wahala. Person wey dey work for Wema bank yarn ITK naija say very soon dem no go get the electricity to make the ATMs work. I pray say as Oil marketers don agree to end the strike today, this kind tin no go happen.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.