Monday 25 May 2015

ACTRESS FUNKE AKINDELE CARRY BICYCLE GO CHURCH YESTERDAY?

The actress post this picture yesterday for instagram with this bicycle. She yarn say na wetin she take go church be that. We know Funke na comedian, so maybe she just dey joke.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.