Sunday 24 May 2015

DAVIDO DON YARN ABOUT THIS KASHAMU WAHALA

OBO don yarm about this Buruji Kashamu wahala with this picture wey hin share online. Kashamu dey house arrest before NDLEA go carry am go court tomorrow. The Ogun state senator-elect don blame many people for hin arrest, including PDP Lagos leader,Bode George wife.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.