Monday 25 May 2015

GT BANK DEY CLOSE ALL HIN BRANCHES TODAY BY 1PM

The bank go all dem Social media pages yesterday to announce say from today dem go close all dem branches because of the fuel scarcity.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.