Wednesday 15 April 2015

UNIVERSAL MUSIC GROUP DON SIGN BURNA BOY

Universal Music group don sign Original don gorgon don get beta new deal with Universal Music group.Burnaboy go instagram yesterday evening to show hin fans.Burnaboy na him be the owner of Spsceship entertainment..look the document after the cut.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.