Wednesday 15 April 2015
BUHARI GO REDUCE PETROL TO N40?
According to former Minister of Petroleum. and Energy David Tam west when hin follow Vanguard talk. Him talk say Buhari go reduce price of fuel from N87 wey e dey now to N40.."
" I wan tell Una say the time wey Buhari go see enter hin go reduce the price of petrol from N87 to N40. E dey possible and Buhari fit do am.The major work wey Buhari get na to make everybody for that industry trust am.Even when him be Millitary Presido hin use democracy do Federal executive Council matter.Buhari go build new refineries to make sure say Naija people enjoy petrol. No better government go allow. People suffer.Hin go make sure the refineries strong after one year as e dey possible and we no go spend money as we don get am before we go just use am."
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.