Wednesday 15 April 2015

ACTRESS UFOMA EJENEBOR DON CARRY BELLE AGAIN


Guess who don carry belle again? Na Actress Ufoma Ejenebor.Look this picture from Omawumi baby shower last weekend.Ufoma never confam am but look the picture wella no be belle be that.look another picture after.
Ufoma if no be belle abeg no vex.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.