Thursday 16 April 2015

MEEK MILL AND NICKI MINAJ DON DEY ENGAGED?

This na the ring wey don dey make everybody dey talk.Nicki Minaj post this picture of this diamond ring for her hand with meek mill.Nicki come tweet about diamond ring and love.I no know but when diamond and love dey together, the matter na love and engagement. The ring come dey her ring finger.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.