Thursday 19 February 2015

ROBERT MUGABE GO USE $1M FOR HIN BIRTHDAY BASH

Zimbabwe president, Robert Mugabe birthday na tomorrow and the country through the party dey talk say na $1M den GI spend. Mugabe wey go be 91 years old don dey rule for 35 years.The party go happen for Victoria falls just like last year own.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.