Thursday 19 February 2015

PHOTO: FINALLY!!!SEE DENRELE EDUN GIRLFRIEND

Channel O vj and model Denrele Edun don finally show hin girlfriend for Valentine day.The girl name na May shua and she be rapper. Her name may shua come from one place for America.Den don dey date for some time now.She be graduate from Leadcity University where she study accounting. The girl na from Edo state.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.