Thursday 19 February 2015

WOW!!! SEE CHANGE!! NIGERIAN GIRL WEY DEY FOR THE COVER OF UK MAGAZINE

Ijeoma Kalu na the Nigerian girl wey dey for the cover of UK magazine Health and Beauty.Den choose am from 8,500 women wey apply Even though den no use Photoshop she dey very different from her normal face. I manage to see one picture of am when den dey do the make -up,see the difference.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.